BBnaija star, Mercy Eke has caused a stir online after he talked about getting a pregnancy test because of the cold weather.
The reality star had taken to her Twitter and wrote;
“Pregnancy test cos this weather ahhhhhhhhhh.”
Reacting to this, her fans suggested that people, including Mercy Eke, are using the cold weather to fornicate.
@cherry67043720 wrote: Life is very unfair. Some has been knacking my crush for this cold weather and i can’t do anything about it
@Henriettaonyii wrote; Wahala for us wey no get boyfriend
Wrldprincecharming wrote: She dey carry us dey go where we know no.
vickyranky06 wrotw: The weather nor dey reason say na only me dey alone self .
wendy_adamma wrote: This weather go make me enter person relationship .
_toby_loba wrote: Omo Naso the weather nearly carry me go another person relationship .
realujunwamandy_ wrote: This weather no just Favour us wey Dey single ! I swear… The lord is our strength sha .”
mayorsoj wrote: “Na dis kind weather dey make pesin crave marriage .”
mr__landlordd wrote: “Una need Jesus, when we dey mountain dey pray for Nigeria, una dey here dey sin cus of u we’ll change prayer topic now, awon oni shina oshi
mz_harcourt wrote: “Pls break it down for us ,is it through knack they get pregnant ?help a sister