Relationship therapist, Blessing CEO has fired back at Nkechi Blessing Sunday, after the actress made mockery of her bikini photos.
Nkechi wrote on her instagram page:
Bikini nor be for everybody sha,at least i dey respect myself with my big belle…now see as aunty be like placard wey dem dey use for protest….ashiere eda
In response, Blessing Ceo wrote;
A lot of people are waiting for my reply to that young gal with confused identity and name, that young gal wey dey pick small boys every eke market i no one send her because her gist dey outside like public toilet….she is not relevant that’s why she even remember me
we move abeg….i don meet her two times for event, one event in Delta stare and one in Lagos. I been one change am for her in Delta staye, she come meet me tell me say social media nor be real life
that’s my anger, they dont keep same energy in real life..Nkichiblessing na noise maker